costly

Revision as of 13:30, 10 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: costly

Pronunciation

  • kɔ́slì

Play Play

Adjective

  • Make someting money too plenty.
  • I no wan buy di jeans again, e dey too costly.  — (NSC_2021, I do not wish to buy the jean again, it is too expensive.)
  • Nowadays guys don learn to dey bone babes wey be say their doings dey costly.  — (NSC_2021, Lately, guys avoid ladies who are too demanding.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive