cost

Naija

Etymology

From: English cost

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play

Verb

  1. Make person go do or give someting make e get anoder ting.
    • I no mind wetin e go cost, make you sha make sure sey I win di election  — (Regardless of the cost, just ensure I win the election.)
    • E no even reason wetin e go cost am, e just put body.  — (He didn't care about the consequences he just got himself involved.)
  2. Make someting make person no get wetin e suppose get.
    • Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con cost dem.  — (brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)
    • I no put head down learn English for school and di ting cost me later for life.  — (I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)

Translations

  • English: consequence, loss

Adjective

  • Sey money for someting too plenty.
  • Di cream cost o.  — (Egbokhare_2020, The cream is expensive.)
  • E cost.  — (KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)
  • Wetin make am cost like dat?  — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87, Why is it so expensive?)
  • Some sef no fit use kerosene because kerosene don cost.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)
  • To friend girls for here no cost like dat.  — (NSC_2021, To date girls here is not that expensive.)
  1. Make person look how much person go spend for someting.
    • Cost am before we enter market, before we go go price anyhow. Na small ting dem dey use woze person now o.  —  (Make sure you are aware of the amount before we go to that market and haggle carelessly. It doesn’t take much to be beaten up these days.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive