Difference between revisions of "cotton bud"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * cottonbud ===Etymology=== From: English ''cotton bud'' ===Pronunciation=== * kɔ̀tìnbɔ̂d <sm2>Pcm-ng-cottonbud.f.ogg</sm2> <sm2>...")
 
Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Na smal short rubber stick wey dem wrap cotton for im tip to clean ears.  
+
* Small short rubber stick wey dem put cotton wool ontop am.
 
:* {{ux|dv|I beg give me from your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |(. NSC_Legbeti_2021. Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)}}
 
:* {{ux|dv|I beg give me from your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |(. NSC_Legbeti_2021. Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)}}
 
:* {{ux|dv|No forget to add '''cotton bud''' packet to de baby tings when you go born for de hospital. |(NSC_Legbeti_2021. Remember to add a pack of cotton bud to the baby things you take with you to the hospital for delivery.)}}
 
Revision as of 16:17, 11 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton bud

Pronunciation

  • kɔ̀tìnbɔ̂d

Noun

  • Small short rubber stick wey dem put cotton wool ontop am.
  • I beg give me from your pikin cotton bud make I use clean my ears.  — (. NSC_Legbeti_2021. Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)
  • No forget to add cotton bud packet to de baby tings when you go born for de hospital.  — (NSC_Legbeti_2021. Remember to add a pack of cotton bud to the baby things you take with you to the hospital for delivery.)

Translations

  • English: cotton bud