cotton bud

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton bud

Pronunciation

  • kɔ̀tìn bɔ̂d

Play Play

Noun

  • Stick wey long like person finger wey dem dey put cotton wool ontop take clean dirty from person or animal ear.
  • Abeg give me your pikin cotton bud make I use clean my ears.  — (Please give me from your child's pack of cotton bud to remove wax from my ears.)
  • No forget to put cotton bud packet join di baby tings when you go go born for hospital.  — ( Remember to include a pack of cotton bud among the baby items you will take along with you to the hospital for your delivery.)

Related forms

Translations

  • English: cotton bud