cotton bud
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton bud
Pronunciation
- kɔ̀tìnbɔ̂d
Noun
- Small short rubber stick wey dem put cotton wool ontop am.
- I beg give me from your pikin cotton bud make I use clean my ears. — (. NSC_Legbeti_2021. Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)
- No forget to add cotton bud packet to de baby tings when you go born for de hospital. — (NSC_Legbeti_2021. Remember to add a pack of cotton bud to the baby things you take with you to the hospital for delivery.)
Translations
- English: cotton bud