cottonbud
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton bud
Pronunciation
- kɔ̀tìnbɔ̂d
Noun
- Na smallsmall sticks wey cotton wool rap de up and down for cleaning ears.
- Di kind cottonbud wey dey market dese days eh, na fake. — (Egbokhare_2020. The kind of budded sticks on sale in the market these days are fake.)
- Inside my ear dey scratch me, I beg find me one cottonbud for your pikin tings. — (NSC_Legbeti_2021. My ear itches, kindly let me have one of your baby's cotton bud.)
Synonyms
Translations
- English: budded sticks for cleaning ears