cottonbud

Revision as of 18:33, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton bud

Pronunciation

  • kɔ̀tìnbɔ̂d


Noun

  • Na smallsmall sticks wey cotton wool rap de up and down for cleaning ears.
  • Di kind cottonbud wey dey market dese days eh, na fake.  — (Egbokhare_2020. The kind of budded sticks on sale in the market these days are fake.)
  • Inside my ear dey scratch me, I beg find me one cottonbud for your pikin tings.  — (NSC_Legbeti_2021. My ear itches, kindly let me have one of your baby's cotton bud.)

Synonyms

Translations

  • English: budded sticks for cleaning ears