Difference between revisions of "cottonwool"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Na cotton wey dem dey take clean wound. | + | * Na cotton wey dem dey take clean where person wound. |
:* {{ux|dv|Di '''cottonwool''' don old for your wound o. |(Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)}} | :* {{ux|dv|Di '''cottonwool''' don old for your wound o. |(Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)}} | ||
:* {{ux|dv|I beg dat hospital na yeye. Dem no even get common '''cottonwool'''. |(NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)}} | :* {{ux|dv|I beg dat hospital na yeye. Dem no even get common '''cottonwool'''. |(NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)}} |
Revision as of 13:18, 24 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton wool
Pronunciation
- kɔ̀tìwû
Noun
- Na cotton wey dem dey take clean where person wound.
- Di cottonwool don old for your wound o. — (Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)
- I beg dat hospital na yeye. Dem no even get common cottonwool. — (NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)
Translations
- English: soft absorbent cotton swabs