cotton wool

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton wool

Pronunciation

  • kɔ̀tìwû

Play

Noun

  • Wetin soft pass foam wey de dey take clean where person wound.
  • Di cotton wool don old for your wound o.  — (The swabs on your wounds are old.)
  • Abeg dat hospital na yeye. De no even get common cotton wool.  — (The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)

Translations

  • English: soft absorbent cotton swabs