Difference between revisions of "cottonwool"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na cotton wey dem dey take dress wound.  
+
* Na cotton wey dem dey take clean wound.  
 
:* {{ux|dv|Di '''cottonwool''' don old for your wound o. |(Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)}}
 
:* {{ux|dv|Di '''cottonwool''' don old for your wound o. |(Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)}}
 
:* {{ux|dv|I beg dat hospital na yeye. Dem no even get common '''cottonwool'''. |(NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)}}
 
:* {{ux|dv|I beg dat hospital na yeye. Dem no even get common '''cottonwool'''. |(NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)}}

Revision as of 13:18, 24 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton wool

Pronunciation

  • kɔ̀tìwû


Noun

  • Na cotton wey dem dey take clean wound.
  • Di cottonwool don old for your wound o.  — (Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)
  • I beg dat hospital na yeye. Dem no even get common cottonwool.  — (NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)

Translations

  • English: soft absorbent cotton swabs