cottonwool

Revision as of 12:23, 27 January 2021 by 154.66.42.114 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton wool

Pronunciation

  • kɔ̀tìwû


Noun

  • Na cotton wey dem dey take dress wound.
  • Di cottonwool don old for your wound o.  — (Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)
  • I beg dat hospital na yeye. Dem no even get common cottonwool.  — (NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)

Translations

  • English: soft absorbent cotton swabs