Difference between revisions of "country man"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[kontriman]] | + | * [[kontriman]], [[countryman]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 12:03, 22 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English country man
Pronunciation
- kɔtrìmân
- kɔntrìmân
Noun
- Na person wey be man wey come from a [[country].
- Country man must wak. — (A citizen must eat.)
- make una come hear wetin dem talk o, dem say country man and country woman, everybody must dey pay tax o — (Announcement, male and female citizen must pay tax.)
- Government congratulate every Country man wey win for de game wey dem do for France. — (NSC_Legbeti_2021. Government congratulated the men who won medals at the competition that held in France.)
Antonyms
- country woman
Translations
- English: A male citizen of a country