countryman

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English country and man

Pronunciation

  • kɔ̀ntrìmân

Play Play

Noun

  1. Person wey be man wey come from country.
    • Countryman must wak.  — (A citizen must eat.)
    • Government congratulate every countryman wey win for di game wey dem do for France.  — (The government congratulated the citizens who won medals at the competition that held in France.)
  2. Person wey come from country.
    • Make una come hear wetin dem talk o, dem say countryman and countrywoman, everybody must dey pay tax o.  — (Everyone should pay attention. It has been said that male and female citizens must pay tax.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: A male citizen of a country, citizen