country man
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English country man
Pronunciation
- kɔtrìmân
- kɔntrìmân
Noun
- Na person wey be man wey come from a [[country].
- 'country man must wak. — (A citizen must eat.)
- make una come hear wetin dem talk o, dem say country man and country woman, everybody must dey pay tax o — (Announcement, male and female citizen must pay tax.)
- Government congratulate every country man wey win for de game wey dem do for France. — (NSC_Legbeti_2021. Government congratulated the men who won medals at the competition that held in France.)
Antonyms
- country woman
Translations
- English: A male citizen of a country