Difference between revisions of "cowtail"

Line 11: Line 11:
 
# [[peppersoup]] wey de use tail of [[cow]] make.
 
# [[peppersoup]] wey de use tail of [[cow]] make.
 
#:*{{ux|dv| De get ehn... '''cowtail''' peppersoup, de get fish peppersoup also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... '''cowtail''' peppersoup, they have fish pepper soup too.)}}
 
#:*{{ux|dv| De get ehn... '''cowtail''' peppersoup, de get fish peppersoup also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... '''cowtail''' peppersoup, they have fish pepper soup too.)}}
# Tail from [cow]] wey de take dey make correct soup.
+
# Tail from [[cow]] wey de take dey make correct soup.
 
#:*{{ux|dv| If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na '''cowtail'''. |(Egbokhare 2020, If you visit an African Kitchen, the best soup they sell are the ones made with cow tail.)}}
 
Revision as of 13:53, 13 June 2022

Naija

Etymology

From English cow and tail

Pronunciation

  • káútē

Play Play

Noun

  1. peppersoup wey de use tail of cow make.
    • De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish peppersoup also.  — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)
  2. Tail from cow wey de take dey make correct soup.
    • If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na cowtail.  — (Egbokhare 2020, If you visit an African Kitchen, the best soup they sell are the ones made with cow tail.)

Related forms

cow

Translations

  • English: Tail of a cow