Difference between revisions of "cowtail"

Line 23: Line 23:
 
# [[Peppersoup]] wey use cowtail make.   
 
# [[Peppersoup]] wey use cowtail make.   
 
#: {{ux|dv|If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na '''cowtail'''. |(Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)}}
 
#: {{ux|dv|If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na '''cowtail'''. |(Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)}}
 
====Related forms====
 
[[cowleg]], [[cowhead]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: Tail of a cow.
 
* English: Tail of a cow.

Revision as of 13:34, 16 February 2021

Naija

Etymology

From English cow and tail

Pronunciation

  • káùtê

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3437
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 22750

Definition

Part of malu meat wey dey di tail bodi.

Noun

  1. Malu tail wey de take dey make correct soup.
    De dey sell cowtail peppersoup, de still dey sell fish pepper soup?  — (NSC_Odirin__2020, They sell Cow tail pepper soup, do they also sell fish pepper soup?)
    De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish peppersoup also.  — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)
  2. Peppersoup wey use cowtail make.
    If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na cowtail.  — (Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)

Translations

  • English: Tail of a cow.