malu

Naija

Etymology

From: Yoruba malu meaning cow

Pronunciation

  • màlû

Play Play

Noun

  1. Di name wey de dey call cow.
    • All di malu die after dem chop di cassava wey dem poison.  — (All the cows died after they ate the cassava poisoned by farmers.)
  2. Name wey de dey call person wey no get sense.
    • Na so person dey drive motor anyhow? Malu!  — (Is that how someone drives a car recklessly? Cow!)

Related forms

Synonym

cow

Translations

English: cow, daft