cowtail

Naija

Etymology

From English cow and tail

Pronunciation

  • káùtê

Play Play

Noun

  1. Malu tail wey de take dey make correct soup.
    De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish peppersoup also.  — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)
  2. peppersoup wey de use cowtail make.
    If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na cowtail.  — (Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)

Related forms

cow

Translations

  • English: Tail of a cow.