Difference between revisions of "crasewoman"

Line 15: Line 15:
 
:* {{ux|dv|E be '''crasewoman'''. |(Egbokhare_2020. He is a mad woman.)}}
 
:* {{ux|dv|E be '''crasewoman'''. |(Egbokhare_2020. He is a mad woman.)}}
 
:* {{ux|dv|crase of '''crasewoman''' dey strong pass craseman own if dem go talk true. |(NSC_Legbeti__2021.  Insanity in the female is stronger than in male in all honesty.)}}
 
:* {{ux|dv|crase of '''crasewoman''' dey strong pass craseman own if dem go talk true. |(NSC_Legbeti__2021.  Insanity in the female is stronger than in male in all honesty.)}}
:* {{ux|dv|E don tey wey dat im wife dey do like one kind '''crasewoman'''. |(NSC_Legbeti__2021.  His wife behaves like one who may be insane.)}}
+
:* {{ux|dv|E don tay wey dat im wife dey do like one kind '''crasewoman'''. |(NSC_Legbeti__2021.  His wife behaves like one who may be insane.)}}
 
:* {{ux|dv|E be like say she only dey behave like '''crasewoman''', I no believe say she no dey crase jare. |(NSC_Legbeti__2021. She only behaves like one insane, I don't think she is.)}}
 
:* {{ux|dv|E be like say she only dey behave like '''crasewoman''', I no believe say she no dey crase jare. |(NSC_Legbeti__2021. She only behaves like one insane, I don't think she is.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:25, 7 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English crazy woman

Pronunciation

  • krèswúmân

Play Play

Noun

  • Na woman wey dey mad
  • E be crasewoman.  — (Egbokhare_2020. He is a mad woman.)
  • crase of crasewoman dey strong pass craseman own if dem go talk true.  — (NSC_Legbeti__2021. Insanity in the female is stronger than in male in all honesty.)
  • E don tay wey dat im wife dey do like one kind crasewoman.  — (NSC_Legbeti__2021. His wife behaves like one who may be insane.)
  • E be like say she only dey behave like crasewoman, I no believe say she no dey crase jare.  — (NSC_Legbeti__2021. She only behaves like one insane, I don't think she is.)

Synonyms

Translations

  • English: an insane woman