Difference between revisions of "crasewoman"
(→Noun) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | :* {{ux|dv|E don tey wey | + | :* {{ux|dv|E don tey wey dat im wife dey do like one kind '''crasewoman'''. |(NSC_Legbeti__2021. His wife behaves like one who may be insane.)}} |
:* {{ux|dv|E be like say she only dey behave like '''crasewoman''', I no believe say she no dey crase jare. |(NSC_Legbeti__2021. Looks like she is lying about being insanity.)}} | :* {{ux|dv|E be like say she only dey behave like '''crasewoman''', I no believe say she no dey crase jare. |(NSC_Legbeti__2021. Looks like she is lying about being insanity.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 14:33, 21 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English crazy woman
Pronunciation
- krèswúmân
Noun
- Na woman wey dey mad
- E be crasewoman. — (Egbokhare_2020. He is a mad woman.)
- crase of crasewoman dey strong pass craseman own if dem go talk true. — (NSC_Legbeti__2021. Insanity in the female is stronger than in male in all honesty.)
Adjective
- E don tey wey dat im wife dey do like one kind crasewoman. — (NSC_Legbeti__2021. His wife behaves like one who may be insane.)
- E be like say she only dey behave like crasewoman, I no believe say she no dey crase jare. — (NSC_Legbeti__2021. Looks like she is lying about being insanity.)
Synonyms
Translations
- English: an insane woman