Difference between revisions of "crasewoman"

Line 14: Line 14:
 
* Na woman wey dey mad  
 
* Na woman wey dey mad  
 
:* {{ux|dv|E be '''crasewoman'''. |(Egbokhare_2020. He is a mad woman.)}}
 
:* {{ux|dv|E be '''crasewoman'''. |(Egbokhare_2020. He is a mad woman.)}}
:* {{ux|dv|E be '''crasewoman'''. |(Egbokhare_2020. He is a mad woman.)}}
+
:* {{ux|dv|crase of '''crasewoman''' dey strong pass craseman own if dem go talk true. |(NSC_Legbeti__2021. Insanity in the female is stronger than in male in all honesty.)}}
  
 +
===Adjective===
 +
:* {{ux|dv|E don tey wey I know say dat im wife dey do like '''crasewoman'''. |(NSC_Legbeti__2021. I've always suspected his wife may be insane .)}}
 +
:* {{ux|dv|E be like say she only dey behave like '''crasewoman''', I no believe say she no dey crase jare. |(NSC_Legbeti__2021. Looks like she is lying about being insanity.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[madwoman]]
 
* [[madwoman]]

Revision as of 14:20, 21 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English crazy woman

Pronunciation

  • krèswúmân

Play Play

Noun

  • Na woman wey dey mad
  • E be crasewoman.  — (Egbokhare_2020. He is a mad woman.)
  • crase of crasewoman dey strong pass craseman own if dem go talk true.  — (NSC_Legbeti__2021. Insanity in the female is stronger than in male in all honesty.)

Adjective

  • E don tey wey I know say dat im wife dey do like crasewoman.  — (NSC_Legbeti__2021. I've always suspected his wife may be insane .)
  • E be like say she only dey behave like crasewoman, I no believe say she no dey crase jare.  — (NSC_Legbeti__2021. Looks like she is lying about being insanity.)

Synonyms

Translations

  • English: an insane woman