danfo

Naija

Etymology

Yoruba danfo

Pronunciation

  • dánfó

Play Play

Noun

  • One kind bus wey de dey use for transportation.
  • All di danfo drivers dem dey rough cos deir motor strong.  — (All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)
  • Before you know, danfo don clear person gbam.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)
  • Even if you no wan enter danfo, you fit enter BRT straight.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)

Synonyms

Translations

  • English: a small bus