Difference between revisions of "danfo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
Na kind of bus wey de dey use for transportation. | Na kind of bus wey de dey use for transportation. | ||
:* {{ux|dv| All di '''danfo''' drivers dem dey rough cos deir motor strong.|( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)}} | :* {{ux|dv| All di '''danfo''' drivers dem dey rough cos deir motor strong.|( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Before you know '''danfo''' don clear person gbam | + | :* {{ux|dv| Before you know, '''danfo''' don clear person gbam. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)}} |
:* {{ux|dv| Even if you no wan enter '''danfo''', you fit enter BRT straight, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)}} | :* {{ux|dv| Even if you no wan enter '''danfo''', you fit enter BRT straight, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 13:46, 24 May 2021
Naija
Etymology
From English: danfo
Pronunciation
- dánfó
Noun
Na kind of bus wey de dey use for transportation.
- All di danfo drivers dem dey rough cos deir motor strong. — ( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)
- Before you know, danfo don clear person gbam. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)
- Even if you no wan enter danfo, you fit enter BRT straight, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)
Synonyms
Translations
- English: a small bus