Difference between revisions of "danfo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * One kind bus wey de dey use for transportation. |
:* {{ux|dv| All di '''danfo''' drivers dem dey rough cos deir motor strong.|( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)}} | :* {{ux|dv| All di '''danfo''' drivers dem dey rough cos deir motor strong.|( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)}} | ||
:* {{ux|dv| Before you know, '''danfo''' don clear person gbam. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)}} | :* {{ux|dv| Before you know, '''danfo''' don clear person gbam. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)}} |
Revision as of 16:38, 27 July 2021
Naija
Etymology
From English: danfo
Pronunciation
- dánfó
Noun
- One kind bus wey de dey use for transportation.
- All di danfo drivers dem dey rough cos deir motor strong. — ( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)
- Before you know, danfo don clear person gbam. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)
- Even if you no wan enter danfo, you fit enter BRT straight, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)
Synonyms
Translations
- English: a small bus