Difference between revisions of "danfo"
(→Noun) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | ''Unknown'' | |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dánfó | * dánfó |
Revision as of 09:46, 11 November 2022
Naija
Etymology
Unknown
Pronunciation
- dánfó
Noun
- One kind bus wey de dey use for transportation.
- All di danfo drivers dem dey rough cos deir motor strong. — ( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)
- Before you know, danfo don clear person gbam. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)
- Even if you no wan enter danfo, you fit enter BRT straight. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)
Synonyms
Translations
- English: a small bus