Difference between revisions of "danfo"

(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
''Unknown''
+
Yoruba ''danfo''
  
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* One kind bus wey de dey use for transportation.  
 
* One kind bus wey de dey use for transportation.  
:* {{ux|dv| All di '''danfo''' drivers dem dey rough cos deir motor strong.|( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)}}
+
:* {{ux|dv| All di '''danfo''' drivers dem dey rough cos deir motor strong.|(All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)}}
 
:* {{ux|dv| Before you know, '''danfo''' don clear person gbam. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)}}
 
:* {{ux|dv| Before you know, '''danfo''' don clear person gbam. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)}}
 
:* {{ux|dv| Even if you no wan enter '''danfo''', you fit enter BRT straight.|(LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)}}
 
Latest revision as of 21:58, 28 February 2024

Naija

Etymology

Yoruba danfo

Pronunciation

  • dánfó

Play Play

Noun

  • One kind bus wey de dey use for transportation.
  • All di danfo drivers dem dey rough cos deir motor strong.  — (All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)
  • Before you know, danfo don clear person gbam.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, boom!)
  • Even if you no wan enter danfo, you fit enter BRT straight.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)

Synonyms

Translations

  • English: a small bus