danfo

Naija

Etymology

From English: danfo

Pronunciation

  • dánfó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 11
  • Frequency rank in raw corpus: 7750



Noun

Na kind of bus wey de dey use for transportation.

    • All di danfo drivers dem dey rough cos deir motor strong.  — ( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)
    • Before you know danfo don clear person gbam,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, gbam!)
    • Even if you no wan enter danfo, you fit enter BRT straight,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)

Synonyms

Translations

  • English: a small bus