danfo
Naija
Etymology
From English: danfo
Pronunciation
- dánfó
Noun
Na kind of bus wey de dey use for transportation.
- All di danfo drivers dem dey rough cos deir motor strong. — ( Egbokhare_2021, All the mini bus drivers drive rough because the body of their buses are strong.)
- Before you know danfo don clear person gbam, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__49, Before you know what was happening, commuter buses would have hit someone, gbam!)
- Even if you no wan enter danfo, you fit enter BRT straight, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__8, Even if you don't want to board a bus, you can board BRT straight to your destination.)
Synonyms
Translations
- English: a small bus