Difference between revisions of "dash"

Line 9: Line 9:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
Na when person get someting free.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 +
Na when person get someting free.
 
*{{ux|dv|No be '''dash'''. |(NST_cleaned__25170, It is not free.)}}
 
*{{ux|dv|No be '''dash'''. |(NST_cleaned__25170, It is not free.)}}
 
*{{ux|dv|Authorities nack am charge say im carry '''dash''' Grace di degree. |(bbc__18064, He was accused of falsely awarding the degree to Grace. )}}
 
*{{ux|dv|Authorities nack am charge say im carry '''dash''' Grace di degree. |(bbc__18064, He was accused of falsely awarding the degree to Grace. )}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:dash
+
* English: ''gift''
 
 
 
===Verb===
 
===Verb===
Mek person give anoder person someting free
+
Make person give anoder person someting free
 
*{{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
 
*{{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
 
*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
 
*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
Line 29: Line 28:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to give away
+
* English: ''gift''

Revision as of 13:49, 24 May 2021

Naija

Etymology

From: English dash

Pronunciation

  • dâʃ

Play Play

Definition

Noun

Na when person get someting free.

  • No be dash.  — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
  • Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, He was accused of falsely awarding the degree to Grace. )

Translations

  • English: gift

Verb

Make person give anoder person someting free

  • I dash am money.  — (Egbokhare_2020, I gave him/her money.)
  • Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money.  — (jw__30181, People give alms to orphans.)
  • Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs.  — (bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)
  • America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuru-wuru.  — (bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)

Synonyms

Translations

  • English: gift