donate

Naija

Etymology

From: English donate

Pronunciation

  • dòneȋt

Play Play

Verb

  • Make person carry wetin e get take give anoder person or people/someting wey need am.
  • He donate all im money give charity.  — (He donated all of his valuables to the charity.)
  • Some people dey donate their egg and sperm for people wey wan born but no fit.  — (Some people donate their sperm and egg for individuals who want to conceive but are unable to do so.)

Synonyms

Translations

  • English: donate