Difference between revisions of "dash"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
*Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting. | *Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting. | ||
− | + | :* {{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}} | |
:*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money.|(jw__30181, People give alms to orphans.)}} | :*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money.|(jw__30181, People give alms to orphans.)}} | ||
:*{{ux|dv| Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs.|(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}} | :*{{ux|dv| Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs.|(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}} |
Revision as of 16:04, 13 June 2022
Naija
Etymology
From: English dash
Pronunciation
- dâʃ
Adjective
- Sey person give anoder person someting wey di person no go pay put or give am anyting.
- No be dash. — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
- Dat car wey e give una neighbour, na dash? — (NSC_2021, The car he gave your neighbour, was it free?)
Translations
- English: gift
Verb
- Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting.
- I dash am money. — (Egbokhare_2020, I gave him/her money.)
- Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money. — (jw__30181, People give alms to orphans.)
- Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs. — (bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)
- America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuruwuru. — (bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)
- Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree. — (bbc__18064, He was accused of fraudulently awarding the degree to Grace.)
Synonyms
Translations
- English: gift