Difference between revisions of "dash"

(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
* Sey person give anoder person someting wey di person no go pay put or give am anyting.
 
* Sey person give anoder person someting wey di person no go pay put or give am anyting.
 
:* {{ux|dv| No be '''dash'''. |(NST_cleaned__25170, It is not free.)}}
 
:* {{ux|dv| No be '''dash'''. |(NST_cleaned__25170, It is not free.)}}
:* {{ux|dv| Dat car wey e give una neighbour, na '''dash'''? |(NSC_2021, The car he gave your neighbour, was it free?)}}
+
:* {{ux|dv| Dat car wey e give una neighbour, na '''dash'''? |(The car he gave your neighbour, was it free?)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''gift''
 
* English: ''gift''
 
===Verb===
 
===Verb===
 
*Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting.  
 
*Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting.  
#:* {{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
+
:* {{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
 
:*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money.|(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
 
:*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money.|(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
 
:*{{ux|dv| Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs.|(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}}
 
Latest revision as of 10:18, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English dash

Pronunciation

  • dâʃ

Play Play

Adjective

  • Sey person give anoder person someting wey di person no go pay put or give am anyting.
  • No be dash.  — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
  • Dat car wey e give una neighbour, na dash?  — (The car he gave your neighbour, was it free?)

Translations

  • English: gift

Verb

  • Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting.
  • I dash am money.  — (Egbokhare_2020, I gave him/her money.)
  • Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money.  — (jw__30181, People give alms to orphans.)
  • Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs.  — (bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)
  • America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuruwuru.  — (bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)
  • Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, He was accused of fraudulently awarding the degree to Grace.)

Synonyms

Translations

  • English: gift