|
|
(27 intermediate revisions by 5 users not shown) |
Line 1: |
Line 1: |
| ==Naija== | | ==Naija== |
| ===Etymology=== | | ===Etymology=== |
− | Borrowed from English dash
| + | From: English ''dash'' |
− | | |
| ===Pronunciation=== | | ===Pronunciation=== |
| * dâʃ | | * dâʃ |
Line 8: |
Line 7: |
| <sm2>Pcm-ng-dash.m.ogg</sm2> | | <sm2>Pcm-ng-dash.m.ogg</sm2> |
| | | |
− | ===Frequency=== | + | ===Adjective=== |
− | * Frequency in NSC treebank: 1 | + | * Sey person give anoder person someting wey di person no go pay put or give am anyting. |
− | * Frequency rank in NSC treebank: 3338
| + | :* {{ux|dv| No be '''dash'''. |(NST_cleaned__25170, It is not free.)}} |
− | * Frequency in raw corpus: 90
| + | :* {{ux|dv| Dat car wey e give una neighbour, na '''dash'''? |(The car he gave your neighbour, was it free?)}} |
− | * Frequency rank in raw corpus: 2234
| |
− | | |
− | The word is used more in written texts than orally.
| |
− | | |
− | | |
− | ===Definition===
| |
− | To give person someting free.
| |
− | | |
− | ===Noun===
| |
− | #: {{ux|dv|No be '''dash'''. |(NST_cleaned__25170, It is not free.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Authorities nack am charge say im carry '''dash''' Grace di degree. |(bbc__18064, __no translation__)}}
| |
− | # obj (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Some of di furniture wey goment buy '''dash''' di newly married couples |(bbc__91194, )}}
| |
− | #: {{ux|dv|Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso No be EFCC I '''dash''' N10m, na pipo wey dey organise marathon I give - Ganduje |(bbc__26866, __no translation__)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms====
| |
− | | |
− | * [[dash money|dash money]]
| |
− | | |
− | #
| |
− | ====Synonyms====
| |
− | *
| |
− | ====Antonyms====
| |
− | *
| |
− | | |
− | ====Translations====
| |
− | * English: no definition
| |
− | | |
− | ===Subordinating Conjunction===
| |
− | dash: no definition -- Definition in Naija?
| |
− | | |
− | | |
− | # - (frequency:6)
| |
− | #: {{ux|dv|'''Dash''' you one mark. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__301, They awarded you one mark.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|AFCON 2019 logo don komot Tanzania '''dash''' Emmanuel Amunike team land |(bbc__9718, __no translation__)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms====
| |
− | | |
− | | |
− | ====Synonyms====
| |
− | * donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
| |
− | | |
− | ====Antonyms====
| |
− | * donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
| |
− | | |
| ====Translations==== | | ====Translations==== |
− | * English: no definition | + | * English: ''gift'' |
− | | |
− | | |
| | | |
| ===Verb=== | | ===Verb=== |
− | dash: to give away -- Definition in Naija?
| + | *Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting. |
− | | + | :* {{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}} |
− | | + | :*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money.|(jw__30181, People give alms to orphans.)}} |
− | # Egbokhare (frequency:Inf)
| + | :*{{ux|dv| Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs.|(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}} |
− | #: {{ux|dv|I '''dash''' am money. |(I gave him/her money.)}}
| + | :*{{ux|dv|America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey '''dash''' vital information and im do investigators dem [[wuruwuru]].|(bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)}} |
− | # obj (frequency:13)
| + | :*{{ux|dv|Authorities nack am charge say im carry '''dash''' Grace di degree.|(bbc__18064, He was accused of fraudulently awarding the degree to Grace.)}} |
− | #: {{ux|dv|'''Dash''' money |(bbc__26945, __no translation__)}}
| + | |
− | #: {{ux|dv|Who '''dash''' am! |(jw__8967, __no translation__)}}
| |
− | # aux-nsubj-obj (frequency:5)
| |
− | #: {{ux|dv|You go '''dash''' am. |(ONI_16_Thief_DG__63, You will give him.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, __no translation__)}}
| |
− | # mark-obj (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|Make dem know sey the main thing wey carry us go meet dem na to help dem learn about Jehovah, no be to '''dash''' dem things. |(jw__23004, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, __no translation__)}}
| |
− | # obj-obl:arg (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|How to survive new 30k minimum wage EU wan '''dash''' laptops and phones to NYSC corpers |(bbc__56642, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Johnson '''dash''' you one room for dis compound, you fit abuse and insult and commonize me like dat? |(deuber__1878, __no translation__)}}
| |
− | # nsubj-obj (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Drake talk say im '''dash''' people almost $1 million wey be di budget to shoot di video. |(bbc__43617, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Many people say e '''dash''' Arsenal di three points, but Arsenal work for di two goals wey dem score, |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__119, Many people said he gave Arsenal the three points, but Arsenal worked for the two goals which they scored.)}}
| |
− | # mark-nsubj-obj (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|You go happy well well if person '''dash''' you better thing or wetin you really need. |(jw__38670, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Military courts inside Cameroon complete paper work late Friday to free some of de 289 prisoners weh President Biya '''dash''' presidential pardon. |(bbc__67209, __no translation__)}}
| |
− | # obj-obl:mod (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|Fidel Castro bin '''dash''' Russia Vladimir Shatalov as gift for di 1970s. |(bbc__33002, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di oga vice presido, dey hala dis hala to take react to one money poto-poto allegate, wey one former deputy tok-tok person of APC, Timi Frank, take rob ein bodi say, ein just kalebe some plenty billion of wi naira money from di pocket of di Federal Inland Revenue Service , to take '''dash''' pipo, as campaign money, wey ein take buy pipo vote, during di 2019 general election-dem. |(ja102__2105, __no translation__)}}
| |
− | # aux-conj-nsubj-obj (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey '''dash''' vital information and im do investigators dem wuru-wuru. |(bbc__14693, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|If dat person wake up, come meet me, I go '''dash''' you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and '''dash''' me money. |(ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me. I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give me money.)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms====
| |
− | | |
− | | |
| ====Synonyms==== | | ====Synonyms==== |
− | * donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141 | + | * [[donate]] |
− | | |
− | ====Antonyms====
| |
− | * donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
| |
| | | |
| ====Translations==== | | ====Translations==== |
− | * English: to give away | + | * English: ''gift'' |