Difference between revisions of "dash"
(→Verb) |
|||
(12 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''dash'' | From: English ''dash'' | ||
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dâʃ | * dâʃ | ||
Line 8: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-dash.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dash.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Adjective=== |
− | * | + | * Sey person give anoder person someting wey di person no go pay put or give am anyting. |
− | + | :* {{ux|dv| No be '''dash'''. |(NST_cleaned__25170, It is not free.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Dat car wey e give una neighbour, na '''dash'''? |(The car he gave your neighbour, was it free?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | *{{ux|dv|No be '''dash'''. |(NST_cleaned__25170, It is not free.)}} | ||
− | *{{ux|dv| | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''gift'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | *Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting. | |
− | + | :* {{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money.|(jw__30181, People give alms to orphans.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs.|(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey '''dash''' vital information and im do investigators dem [[wuruwuru]].|(bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Authorities nack am charge say im carry '''dash''' Grace di degree.|(bbc__18064, He was accused of fraudulently awarding the degree to Grace.)}} | |
− | + | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * donate | + | * [[donate]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''gift'' |
Latest revision as of 10:18, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English dash
Pronunciation
- dâʃ
Adjective
- Sey person give anoder person someting wey di person no go pay put or give am anyting.
- No be dash. — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
- Dat car wey e give una neighbour, na dash? — (The car he gave your neighbour, was it free?)
Translations
- English: gift
Verb
- Make person give person someting wey di person no go pay put or give am anyting.
- I dash am money. — (Egbokhare_2020, I gave him/her money.)
- Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money. — (jw__30181, People give alms to orphans.)
- Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs. — (bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)
- America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuruwuru. — (bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)
- Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree. — (bbc__18064, He was accused of fraudulently awarding the degree to Grace.)
Synonyms
Translations
- English: gift