Difference between revisions of "dash"

Line 28: Line 28:
 
#:*{{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
 
#:*{{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
 
#:*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
 
#:*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
# Transitive
+
#:*{{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}}
#: {{ux|dv|Some of di furniture wey goment buy '''dash''' di newly married couples |(bbc__91194, )}}
+
#:*{{ux|dv|America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey '''dash''' vital information and im do investigators dem wuru-wuru. |(bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)}}
#: {{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}}
+
#
 
#: {{ux|dv|You go happy well well if person '''dash''' you better thing or wetin you really need. |(jw__38670, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Military courts inside Cameroon complete paper work late Friday to free some of de 289 prisoners weh President Biya '''dash''' presidential pardon. |(bbc__67209, __no translation__)}}
 
# obj-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Fidel Castro bin '''dash''' Russia Vladimir Shatalov as gift for di 1970s. |(bbc__33002, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di oga vice presido, dey hala dis hala to take react to one money poto-poto allegate, wey one former deputy tok-tok person of APC, Timi Frank, take rob ein bodi say, ein just kalebe some plenty billion of wi naira money from di pocket of di Federal Inland Revenue Service , to take '''dash''' pipo, as campaign money, wey ein take buy pipo vote, during di 2019 general election-dem. |(ja102__2105, __no translation__)}}
 
# aux-conj-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey '''dash''' vital information and im do investigators dem wuru-wuru. |(bbc__14693, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If dat person wake up, come meet me, I go '''dash''' you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and '''dash''' me money. |(ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me. I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give me money.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
+
* [[donate]]
 
 
====Antonyms====
 
* donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: to give away
 
* English: to give away

Revision as of 12:45, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English dash

Pronunciation

  • dâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3338
  • Frequency in raw corpus: 90
  • Frequency rank in raw corpus: 2234

Definition

Na when person get someting free.

Noun

  • No be dash.  — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
  • Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, He was accused of falsely awarding the degree to Grace. )

Translations

  • English:dash

Verb

  1. Mek person give anoder person someting free
    • I dash am money.  — (Egbokhare_2020, I gave him/her money.)
    • Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money.  — (jw__30181, People give alms to orphans.)
    • Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs.  — (bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)
    • America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuru-wuru.  — (bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)

Synonyms

Translations

  • English: to give away