Difference between revisions of "dash"

Line 26: Line 26:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
Mek person give anoder person someting free
 
Mek person give anoder person someting free
#:*{{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
+
*{{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
#:*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
+
*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
#:*{{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}}
+
*{{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}}
#:*{{ux|dv|America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey '''dash''' vital information and im do investigators dem wuru-wuru. |(bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)}}
+
*{{ux|dv|America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey '''dash''' vital information and im do investigators dem wuru-wuru. |(bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)}}
 
   
 
   
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:46, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English dash

Pronunciation

  • dâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3338
  • Frequency in raw corpus: 90
  • Frequency rank in raw corpus: 2234

Definition

Na when person get someting free.

Noun

  • No be dash.  — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
  • Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, He was accused of falsely awarding the degree to Grace. )

Translations

  • English:dash

Verb

Mek person give anoder person someting free

  • I dash am money.  — (Egbokhare_2020, I gave him/her money.)
  • Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money.  — (jw__30181, People give alms to orphans.)
  • Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs.  — (bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)
  • America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuru-wuru.  — (bbc__14693, Jeff Sessions, the American Attorney General, accused him of leaking top secrets and lying to the investigators.)

Synonyms

Translations

  • English: to give away