Difference between revisions of "dat"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Determiner=== | ===Determiner=== | ||
− | * Word wey de dey use point to di person or ting person de talk about. | + | * Word wey de dey use point to di person or ting wey person de talk about. |
:*{{ux|dv|'''Dat''' na di insect wey I tell you.|(Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)}} | :*{{ux|dv|'''Dat''' na di insect wey I tell you.|(Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)}} | ||
:*{{ux|dv|Even di student dey suffer, do dis, and '''dat''', do dis, and '''dat''', but nothing.|(ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)}} | :*{{ux|dv|Even di student dey suffer, do dis, and '''dat''', do dis, and '''dat''', but nothing.|(ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|Na '''dat''' governor dash people money.|( | + | :*{{ux|dv|Na '''dat''' governor dash people money.|(NSC_2020, That is the governor who gave out money.)}} |
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
* Word wey dem dey use instead of person name or name of someting. | * Word wey dem dey use instead of person name or name of someting. | ||
− | :*{{ux|dv|From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of '''dat'''. |(WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to | + | :*{{ux|dv|From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of '''dat'''. |(WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to make a living from that time on.)}} |
:*{{ux|dv|Security agencies bin block road to im house and '''dat''' of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. |(bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)}} | :*{{ux|dv|Security agencies bin block road to im house and '''dat''' of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. |(bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)}} | ||
− | * Na to explain how someting be | + | * Na to explain how someting be. |
− | :*{{ux|dv|Na like '''dat''' di matter be. |( | + | :*{{ux|dv|Na like '''dat''' di matter be. |(NSC_2020, Things are exactly as I explained.)}} |
:*{{ux|dv|E no suppose be like '''dat'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, That is not how it is supposed to be.)}} | :*{{ux|dv|E no suppose be like '''dat'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, That is not how it is supposed to be.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|All '''dat''' na [[showbody]] | + | :*{{ux|dv|All '''dat''' na [[showbody]] abeg. |(NSC_2020, All that you are putting up is mere show.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 16:17, 13 June 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English that
Pronunciation
- dât
Determiner
- Word wey de dey use point to di person or ting wey person de talk about.
- Dat na di insect wey I tell you. — (Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)
- Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing. — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)
- Na dat governor dash people money. — (NSC_2020, That is the governor who gave out money.)
Pronoun
- Word wey dem dey use instead of person name or name of someting.
- From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat. — (WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to make a living from that time on.)
- Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. — (bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)
- Na to explain how someting be.
- Na like dat di matter be. — (NSC_2020, Things are exactly as I explained.)
- E no suppose be like dat. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, That is not how it is supposed to be.)
- All dat na showbody abeg. — (NSC_2020, All that you are putting up is mere show.)
Antonyms
Translations
- English: that