Difference between revisions of "dat"
Line 22: | Line 22: | ||
*{{ux|dv|'''Dat''' na di insect wey I tell you.|(Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)}} | *{{ux|dv|'''Dat''' na di insect wey I tell you.|(Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)}} | ||
*{{ux|dv|Even di student dey suffer, do dis, and '''dat''', do dis, and '''dat''', but nothing.|(ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)}} | *{{ux|dv|Even di student dey suffer, do dis, and '''dat''', do dis, and '''dat''', but nothing.|(ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== |
Revision as of 13:05, 26 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English that
Pronunciation
- dât
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 980
- Frequency rank in NSC treebank: 18
- Frequency in raw corpus: 8214
- Frequency rank in raw corpus: 48
Determiner
Na di word wey de dey use point to person or di ting person de talk about.
- Dat na di insect wey I tell you. — (Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)
- Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing. — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)
Adverb
Na word wey de use show why person do someting or as someting be.
- It's just dat shows no dey come as before you understand now? — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__17, Business has not been okay for a while, you get the drift, right?)
- No be like dat. — (deuber__6345, It is not as you think.)
- E no suppose be like dat. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, It's not supposed to be like that.)
- And when e dey talk to you, e dey talk like dat, — (ABJ_INF_09a_Children-Story_M__10, And when he is talking to you, he talks that way.) (adv)
Pronoun
Na word wey de use instead of person name or name of someting.
- From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat. — (WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to eke out a living from that time on.)
- Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. — (bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)
Antonyms
Translations
- English: that, because