dat

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English that

Pronunciation

  • dât

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 980
  • Frequency rank in NSC treebank: 18
  • Frequency in raw corpus: 8214
  • Frequency rank in raw corpus: 48

Determiner

Na di word wey de dey use point to person or di ting person de talk about.

  • Dat na di insect wey I tell you.  — (Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)
  • Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing.  — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)

Conjunction

Na word wey de dey use join anoder word.

  • Is like I told you di oder time dat Syndora is still alive.  — (KAD_04_Indian-Movies_DG__58, Just as I had informed you, Syndora is still alive.)
  • Depends on any style dat you want.  — (IBA_19_Beauty-Salon_M__48, It depends on which style you prefer.)

Adverb

Na word wey de use show why person do someting or as someting be.

  • It's just dat shows no dey come as before you understand now?  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__17, Business has not been okay for a while, you get the drift, right?)
  • No be like dat.  — (deuber__6345, It is not as you think.)
  • E no suppose be like dat.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, It's not supposed to be like that.)
  • And when e dey talk to you, e dey talk like dat,  — (ABJ_INF_09a_Children-Story_M__10, And when he is talking to you, he talks that way.) (adv)

Pronoun

Na word wey de use instead of person name or name of someting.

  • From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat.  — (WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to eke out a living from that time on.)
  • Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja.  — (bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)

Antonyms

dis

Translations

  • English: that, because