dawadawa

Naija

Etymology

From: Hausa dawadawa

Pronunciation

  • dàwàdáwá

Play Play

Noun

Someting from local bean wey dey take make soup sweet.

  • I no dey use dawadawa dey cook cos e dey smell.  — (Egbokhare_2020, I don't use locust beans to cook because it smells.)

Synonym

Translations

  • English: locust beans