dawadawa

Revision as of 10:19, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Hausa dawadawa

Pronunciation

  • dàwàdáwá

Play Play

Noun

  • Someting wey dey take make soup sweet.
  • I no dey use dawadawa dey cook cos e dey smell.  — (I don't use locust beans to cook because it smells.)

Synonym

Translations

  • English: locust beans, Parkia biglobosa