Difference between revisions of "day"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-day.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-day.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 135
 
* Frequency rank in NSC treebank: 110
 
* Frequency in raw corpus: 2645
 
* Frequency rank in raw corpus: 156
 
 
===Definition===
 
*Time wey reach 24 hours.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
 
# Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
#: {{ux|dv| Abeg now wey '''day''' dey make we reach house, before night reach. |(NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg now wey '''day''' dey make we reach house, before night reach. |(NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)}}
#: {{ux|dv| My people dey talk sey make de dey start for '''day''' dey look for black goat, before night reach. | (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.) }}
+
#:* {{ux|dv| My people dey talk sey make de dey start for '''day''' dey look for black goat, before night reach. | (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.) }}
 
# Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
 
# Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
#: {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}}
+
#:* {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}}
#: {{ux|dv| Airlines dey lose millions per '''day''' |(bbc__13427, Airlines are losing millions per day. )}}
+
#:* {{ux|dv| Airlines dey lose millions per '''day''' |(bbc__13427, Airlines are losing millions per day. )}}
  
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
[[evriday]]  
 
[[evriday]]  
 
#* Wetin dey happen day by day.
 
#* Wetin dey happen day by day.

Revision as of 17:41, 27 July 2021

Naija

Etymology

From: English day

Pronunciation

Play


Noun

  1. Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
    • Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach.  — (NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)
    • My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach.  —  (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
  2. Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
    • After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
    • Airlines dey lose millions per day  — (bbc__13427, Airlines are losing millions per day. )


Related forms

evriday

    • Wetin dey happen day by day.
    • Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta.  — (bbc__1858, Everyday, we get new news of houses where the thing has entered.)
    • Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about.  — (bbc__2731, Everyday our men go round to look for these sort of girls who have refused to obey, and who loiter.)

daytime

    • Time of day wey be sey sun dey shine.
    • E fit be sey na for day time.  — (jw__44169, It may be in the daytime. )
    • We fit pray for daytime or for night.  — (jw__8211, We can pray at daytime or at nighttime.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: day