Difference between revisions of "day"

Line 19: Line 19:
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[evriday]]  
+
[[evriday]], [[daytime]]
#* Wetin dey happen day by day.
 
#:* {{ux|dv|Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta. |(bbc__1858, Everyday, we get new news of houses where the thing has entered.)}}
 
#:* {{ux|dv|Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. |(bbc__2731, Everyday our men go round to look for these sort of girls who have refused to obey, and who loiter.)}}
 
 
 
[[daytime]]  
 
#* Time of day wey be sey sun dey shine.
 
#:* {{ux|dv|E fit be sey na for day time. |(jw__44169, It may be in the daytime. )}}
 
#:* {{ux|dv|We fit pray for daytime or for night. |(jw__8211, We can pray at daytime or at nighttime.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 17:42, 27 July 2021

Naija

Etymology

From: English day

Pronunciation

Play


Noun

  1. Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
    • Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach.  — (NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)
    • My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach.  —  (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
  2. Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
    • After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
    • Airlines dey lose millions per day  — (bbc__13427, Airlines are losing millions per day. )


Related forms

evriday, daytime

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: day