Difference between revisions of "day"
(→Naija) |
(→Idiom) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
====Idiom==== | ====Idiom==== | ||
* Someting wey go happen for one particular time. | * Someting wey go happen for one particular time. | ||
− | :* {{ux|dv|One day monkey go go market e no go return. |(NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)}} | + | :* {{ux|dv|'''One day''' monkey go go market e no go return. |(NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)}} |
Revision as of 17:51, 14 December 2021
Naija
Etymology
From: English day
Pronunciation
- dé
Noun
- Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well.
- Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach. — (NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall.)
- My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach. — (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
- Period of time wey start for midnight reach anoder midnight.
- After dat day, I get mysef. — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
- Airlines dey lose millions per day — (bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: day
Idiom
- Someting wey go happen for one particular time.
- One day monkey go go market e no go return. — (NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)