Difference between revisions of "day"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
# Period of time wey start for midnight reach anoder midnight. | # Period of time wey start for midnight reach anoder midnight. | ||
#:* {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}} | #:* {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Airlines dey lose millions per '''day'''.(bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)}} | + | #:* {{ux|dv| Airlines dey lose millions per '''day'''.| (bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[evriday]], [[daytime]] | * [[evriday]], [[daytime]] |
Revision as of 13:23, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English day
Pronunciation
- dé
Noun
- Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well.
- Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach. — (Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall.)
- My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach. — (There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
- Period of time wey start for midnight reach anoder midnight.
- After dat day, I get mysef. — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
- Airlines dey lose millions per day. — (bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: day
Idiom
- Someting wey go happen for one particular time.
- One day monkey go go market e no go return. — (NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)