Difference between revisions of "day"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*
+
*
 
<sm2>Pcm-ng-day.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-day.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-day.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-day.m.ogg</sm2>
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 22:04, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English day

Pronunciation

Play

Noun

  1. Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well.
    • Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach.  — (Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall.)
    • My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach.  — (There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
  2. Period of time wey start for midnight reach anoder midnight.
    • After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
    • Airlines dey lose millions per day.  —  (bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: day


Idiom

  • Someting wey go happen for one particular time.
  • One day monkey go go market e no go return.  — (NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)