Difference between revisions of "day"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*
+
*
 
<sm2>Pcm-ng-day.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-day.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-day.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-day.m.ogg</sm2>
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well.
 
# Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well.
#:* {{ux|dv| Abeg now wey '''day''' dey make we reach house, before night reach.|(NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall.)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg now wey '''day''' dey make we reach house, before night reach.|(Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall.)}}
#:* {{ux|dv| My people dey talk sey make de dey start for '''day''' dey look for black goat, before night reach.|(NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)}}
+
#:* {{ux|dv| My people dey talk sey make de dey start for '''day''' dey look for black goat, before night reach.|(There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)}}
 
# Period of time wey start for midnight reach anoder midnight.
 
# Period of time wey start for midnight reach anoder midnight.
 
#:* {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}}
 
#:* {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}}
#:* {{ux|dv| Airlines dey lose millions per '''day''' |(bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)}}
+
#:* {{ux|dv| Airlines dey lose millions per '''day'''.| (bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[evriday]], [[daytime]]
 
* [[evriday]], [[daytime]]
Line 27: Line 26:
  
 
====Idiom====
 
====Idiom====
* Someting wey go happen for one particular time.
+
* Di day wey someting go must happen.
:* {{ux|dv|One day monkey go go market e no go return. |(NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)}}
+
:* {{ux|dv|'''One day''' monkey go go market e no go return. |(NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)}}

Latest revision as of 22:05, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English day

Pronunciation

Play

Noun

  1. Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well.
    • Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach.  — (Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall.)
    • My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach.  — (There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
  2. Period of time wey start for midnight reach anoder midnight.
    • After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
    • Airlines dey lose millions per day.  —  (bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: day


Idiom

  • Di day wey someting go must happen.
  • One day monkey go go market e no go return.  — (NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)