Difference between revisions of "day"

Line 30: Line 30:
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
*[[Evriday]]  
+
[[evriday]]  
# Wetin dey happen day by day.
+
#* Wetin dey happen day by day.
 
#:* {{ux|dv|Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta. |(bbc__1858, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta. |(bbc__1858, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. |(bbc__2731, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. |(bbc__2731, __no translation__)}}
  
* [[daytime]]  
+
# [[daytime]]  
* Time of day wey be sey sun dey shine.
+
#* Time of day wey be sey sun dey shine.
 
#:* {{ux|dv|E fit be sey na for day time. |(jw__44169, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|E fit be sey na for day time. |(jw__44169, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|We fit pray for daytime or for night. |(jw__8211, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|We fit pray for daytime or for night. |(jw__8211, __no translation__)}}

Revision as of 11:20, 12 October 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English day

Pronunciation

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 135
  • Frequency rank in NSC treebank: 110
  • Frequency in raw corpus: 2645
  • Frequency rank in raw corpus: 156

Definition

  • Time wey reach 24 hours.

Noun

Day: time wey reach 24 hours

  1. time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
    D day  — (bbc__26609, __no translation__)
  2. period of time wey start for midnight reach anoder midnight
    After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)
    Airlines dey lose millions per day  — (bbc__13427, __no translation__)
    So any day when school authority don con discover, make dem punish everybody.  — (NST_cleaned__715, __no translation__)
    Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show.  — (bbc__89704, __no translation__)

Derived forms

evriday

    • Wetin dey happen day by day.
    • Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta.  — (bbc__1858, __no translation__)
    • Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about.  — (bbc__2731, __no translation__)
  1. daytime
    • Time of day wey be sey sun dey shine.
    • E fit be sey na for day time.  — (jw__44169, __no translation__)
    • We fit pray for daytime or for night.  — (jw__8211, __no translation__)

Synonyms

  • afternoon

Antonyms

  • night

Translations

  • English: day