Difference between revisions of "day"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well | |
− | + | #: {{ Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach |(bbc__26609, __no translation__)}} | |
− | #: {{ | ||
# period of time wey start for midnight reach anoder midnight | # period of time wey start for midnight reach anoder midnight | ||
#: {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)}} | #: {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)}} |
Revision as of 08:48, 13 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English day
Pronunciation
- dé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 135
- Frequency rank in NSC treebank: 110
- Frequency in raw corpus: 2645
- Frequency rank in raw corpus: 156
Definition
- Time wey reach 24 hours.
Noun
Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
- period of time wey start for midnight reach anoder midnight
- After dat day, I get mysef. — (PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)
- Airlines dey lose millions per day — (bbc__13427, __no translation__)
- So any day when school authority don con discover, make dem punish everybody. — (NST_cleaned__715, __no translation__)
- Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show. — (bbc__89704, __no translation__)
Derived forms
- Wetin dey happen day by day.
- Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta. — (bbc__1858, __no translation__)
- Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. — (bbc__2731, __no translation__)
- Time of day wey be sey sun dey shine.
- E fit be sey na for day time. — (jw__44169, __no translation__)
- We fit pray for daytime or for night. — (jw__8211, __no translation__)
Synonyms
- afternoon
Antonyms
- night
Translations
- English: day