Difference between revisions of "day"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English day
+
From: English ''day''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 20: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
+
# Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
#: {{ux|dv| Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach |(NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)}}
+
#: {{ux|dv| Abeg now wey '''day''' dey make we reach house, before night reach. |(NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)}}
#: {{ux|dv| My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach. | (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.) }}
+
#: {{ux|dv| My people dey talk sey make de dey start for '''day''' dey look for black goat, before night reach. | (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.) }}
 
# Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
 
# Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
 
#: {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}}
 
#: {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}}
#: {{ux|dv|Airlines dey lose millions per '''day''' |(bbc__13427, )}}
+
#: {{ux|dv| Airlines dey lose millions per '''day''' |(bbc__13427, Airlines are losing millions per day. )}}
#: {{ux|dv|So any '''day''' when school authority don con discover, make dem punish everybody. |(NST_cleaned__715, __no translation__)}}
+
 
#: {{ux|dv|Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show. |(bbc__89704, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
Line 41: Line 38:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*afternoon
+
*[[afternoon]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
*night
+
*[[night]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: day
 
* English: day

Revision as of 19:26, 26 October 2020

Naija

Etymology

From: English day

Pronunciation

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 135
  • Frequency rank in NSC treebank: 110
  • Frequency in raw corpus: 2645
  • Frequency rank in raw corpus: 156

Definition

  • Time wey reach 24 hours.

Noun

  1. Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
    Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach.  — (NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)
    My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach.  —  (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
  2. Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
    After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
    Airlines dey lose millions per day  — (bbc__13427, Airlines are losing millions per day. )


Derived forms

evriday

    • Wetin dey happen day by day.
    • Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta.  — (bbc__1858, __no translation__)
    • Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about.  — (bbc__2731, __no translation__)

daytime

    • Time of day wey be sey sun dey shine.
    • E fit be sey na for day time.  — (jw__44169, __no translation__)
    • We fit pray for daytime or for night.  — (jw__8211, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: day